LYRICS

Nonso Amadi – Ease Up Lyrics

Read the official lyrics to Nonso Amadi’s new single, Ease Up.

Nonso Amadi – Ease Up Lyrics

RELATED: Sarkodie Ft. Bob Marley X The Wailers โ€“ Stir It Up Lyrics

Nonso Amadi – Ease Up Lyrics

I came a long way from Ikeja
Na why I hot pass Lagos weather o
I no fit waste my time dey argue with you
I got move itโ€™s now or never, never
So many distraction, commotion
Make a bad man run away
Politicians dem no send
We dey find traffic for mowe

They wan pull me over
How dey smell my money
Na wetin I dey try calculate
Say na this fine girl wey day cool me down
I donโ€™t really blame myself
Iสผve been on this road for long time
Leaders no day care for us
Their politics is more important
I no fit to kill myself
Mama I go take am easy o

We just wanna ease up
Forget the stress like youโ€™ve got amnesia
Pretty girls with me, they wanna tease us
Give thanks to Jah for all of ma Gโ€™s yeah
Girl you gotta ease up
Damn, so many things I fit complain
Naij men are mad, you know the saying
But how man go sane when nothings changes

Iโ€™m just saying
Buy a new whip they scratch your paint
Get some new ice snatch your chain
Times so hard itโ€™s hard to blame สผem

But me say ease up
Find me herbs and tea yeah
Make I look for visa
Thereโ€™s no guarantee for this world
But me canโ€™t give up o
Fighting is my default mode
Omo na wetin I dey find con dey find me ni
Fine girl wey cool my high bp o

I donโ€™t really blame myself
Iสผve been on this road for long time
Leaders no day care for us
Their politics is more important
I no fit to kill myself
Mama I go take am easy o

We just wanna ease up
Forget the stress like youโ€™ve got amnesia
Pretty girls with me, and they wanna tease us
Give thanks to Jah for all of ma gs yeah
Girl you gotta ease up

Leave a Comment