The More Love Less Ego album counts at a wholesome 13 tracks with guest appearances from Skepta, Don Toliver, Ayra Starr, Naira Marley, Skillibeng, and Shenseea. For the production, P2J and a list of professional beatmakers were involved.
RELATED: Mavin All Stars – Won Da Mo LYRICS
Wizkid – Everyday LYRICS
Intro
I am grateful
To be have been loved
And to be loved now
And to be able to love
Because that liberates, love liberates
It doesn’t just hold, that’s ego
Love liberates
Hmm, hmm
Na, na, na, eh-na, na, na, na
Eh, na, na, na
Chorus
Every day, I say every day
I know struggle dey
All my brother we go dey pray too
Every day, I say every day
Problem no dey finish
But my brothers we dey play yo, oh
Verse 1
Hmm, mogbe, oh
Rotate this kind low wait
Wey dey makе me grab my J and Moet, oh
And I wan do the things wеy I go forget
And when I’m down when I feel like no way, oh
And when I feel like everything ko pe, oh
I be gee, I be one man mopol
But I still dey for my brothers till we throwaway, oh
Refrain
Shey tonight I need ileke to gba na
Omo pelu ileke to sha na
I go run am bumper to bumper na
For the life I dey live, I need your love
(Yebo)
Verse 2
Make them no try no
Oh baby, come through body to gba na
For the life on the road is rough on top
Take a shot make we burn am, all night long, yeah
Never say things I don’t know, no, no
If I take things I fit jogodo
So I just stay on a low, low, low
As long as say kpa dey for shokoto
Chorus
Every day, I say every day
I know struggle dey
All my brother we go dey pray too
Every day, I say every day
Problem no dey finish
But my brothers we dey play yo, oh
Verse 3
If you dey ask me
Tell me who I go ask bayi
As a romantical make I like see you
Yeah, the life wey we live no be casino
Na the life wey we dey play now I be Gatsby
Na so we dey for the street, now e gats be, oh
And the girl dem dey pray for the man ding, oh
I want the black skin girl and the light skin
Make you no say you and I try
Money cause tsunami, make you dance for daddy
Things wey I get say my girl you know reach
With the life on the road, we dey go as e go
Pray we no stop, yeah, we dey on the road
Refrain
Shey tonight I need ileke to gba na
Omo pelu ileke to sha na
I go run am bumper to bumper na
For the life I dey live, I need your love
(Yebo)
Chorus
Every day, I say every day
I know struggle dey
All my brother we go dey pray too
Every day, I say every day
Problem no dey finish
But my brothers we dey play yo, oh