APP

Davido – Godfather Lyrics

Davido - Godfather Lyrics

Read the official lyrics to “Godfather” by Davido below and sing along. “Godfather” was produced by Blaise Beats.

RELATED: Little Simz โ€“ Heart On Fire Lyrics

Davido - Godfather Lyrics
Davido – Godfather Lyrics

Intro
All of the blessings wey dey come my way

Verse 1
Erima, jแบน ka jแป ko po tua
Makeโ€…youโ€…no go relentโ€…(No go relent)
The you ju’badi improper
Sheyโ€…you want to collect? (Want to collect)
You no I get the connect
แบธlแบน your body fire oh
Carry fire wey fit flat my tyre oh

Pre-Chorus
Call all my man dem make dem ball out (Ball out)
Tonight I want to call her (Call her)
Igbadun is important (Important)
Igbadun is important (Important)
You no see we are crossing borders (Borders)
The magic we dey chun am (Chun am)
All of my guys are ballers (Ballers)
More balloon for my corner

Chorus
They can’t tell me nothing (Nothing)
Thะตy can’t match my energy (Energy)
Balling na normal thing (Normal thing)
Cruising Aston Martin (Martin)
All of thะต blessings wey dey come my way (Wey dey come my way)
They are all on God
And if dem try to talk
E go burn them like hot water oh (Like hot water oh), hot water oh
You better look well ko to sแปda o, ko to sแปda o (ko to sแปda oh)
Counting my blessing titi d’แปla o
Oya na grasshopper
Emi n’ikan I be godfather oh (I be godfather oh)
I be the godfather oh
Ahn-ahn-ahn-ahn

Verse 2
I no dey joke with my peace of mind (Of mind)
Pass me the igbo make I feel alright (Alright)
When I’m with you, I’m with you for life
Girl me wanna blow your whistle all night
Baby, put your worries all on me
I want to na money

Pre-Chorus
Call all my man dem make dem ball out (Ball out)
Tonight I want to call her (Call her)
Igbadun is important (Important)
Igbadun is important (Important)
You no see we are crossing borders (Borders)
The magic we dey chun am (Chun am)
All of my guys are ballers (Ballers)
More balloon for my corner

Chorus
They can’t tell me nothing (Nothing)
They can’t match my energy (Energy)
Balling na normal thing (Normal thing)
Cruising Aston Martin (Martin)
All of the blessings wey dey come my way (Wey dey come my way)
They are all from God
And if dem try to talk
E go burn them like hot water oh (Like hot water oh), hot water oh
You better look well ko to sแปda o (ko to sแปda o), ko to sแปda o
Counting my blessing titi d’แปla o
Oya na grasshopper
Emi n’ikan I be godfather oh (I be godfather oh)
I be the godfather

Leave a Comment